Oil spill: How pollution spoil Sombrero river for Agba Ndele
Oil spill wey happun for Rumuekpe community for Emohua local goment for Rivers State south-south Nigeria, don pollute di sombrero river wey many communities for di state dey use.